I no even know wetin to tweet sef, BANKU don already make my year since Feb 14 wey he join my live on TikTok paste me 400kpa now he still comment π
Stuck with HIM 4Lπβ€οΈ
@zinoleesky01@Jago_Rex Today na my birthday π Omo Ologo don plus one! Thank God for life. Zino even drop Omo Ologo for my birthday, na destiny πππ