@officialmoore7 Moore please drop the today's game please I don't want to miss it before I go to work 🙏 na 2 o'clock I dey go work and Dem no dey allow phone for my work place
@Femiomoekiti@officialmoore7 Na lie oo bro Na luck cause I won his 20k giveaway last week since a year plus I've been following him🤷 I didn't even expect it when I received the credit alert 😊
@shotbydceffects@officialmoore7 😂 Naso oo bro, me my mind no comot for there oo cause I dey doubt the remaining 3 games cause same thing like this happened to me with Moore draw last 2 week
@officialmoore7 Since when I joined X and followed Moore tips na since that time if I no play Moore draws a day my mind no dey always dey at rest, I too love this guy 💚
@officialmoore7 Na God sey make I stake am twice even as I no guide 😊 I don cashout one now for stake power incase of incasity ❤️ much love to you big Moore 💯