@Dr_Afo Most likely Gastric Ulcer- not duodenal.
The weight loss gave it away cos, Duodenal eats to relieve pain, hence weight gain; while Gastric avoids food to relieve pain, hence weight loss!
@Cleverlydey4u No wonder wizzy doesn't fuck with him and never did musically. Hin know sey the boy na toad. Wande shoulda stuck with Baba nla, and not rolled with that goat, even go dy show for hin video like vixen. Now dem don chop hin eye. Na wetin people wey dey chase rich men dey see be dat