FG of @NigeriaNewsdesk should come down to Aba(Abia State)and let use make our face Marks by ourselves instead of wasting our money on same China that brought this virus.
I dey hear say una leaders dey plan buy used protective gears from China wey dem fit just pack martial go Aba and get brand new ones in less than 1hour