The way I Dey always believe in your small odds needs to be studied
All this punters don wan send me go village, I use the transport fare wey I suppose use go the village carry your 17 oddsโฆ now Iโm good for this week
From the cs, e show say some of una Dey vibe to music but una no know the song or person wey sing am โฆ Nobody even talked about tuff king!!!โฆ. Black black black black black sheep are you feeling good ?๐๐
๐จBEST RAP SINGLE
2026 HEADIES AWARDS NOMINEES ๐
2:02PM in London โ ODUMODUBLVCK
ACL โ Blaqbonez
Man2Man โ Dremo
PDSTRN โ Moshood
Nkemakonam โ Tuff King
Wuse Tu โ Zaylevelten, Mavo
John Wick โ Zhus Jdo
Who are you rooting for ?
@joga_efb Omo bro you no know wetin you don help me withโฆ this thing Dey really implicate me ehnn,โฆ I go come Dey drag cursor for phenomenal pass ๐ญ๐โฆ if you free make we go 1v1 boss
โAny man wey get mind sleep with you when you still dey with your boyfriend or husband that man can never trust you, that man no go keep you, and you go still loose your husband or boyfriend๐โ
~ Geh Geh