Lagos wedding wahala ๐ญ๐
Loner say make he do small wedding for Magodo GRA...
Bro invited 82 people, 74 show, Pastor talk say "No go cheat o" ๐
Convoy almost crash for Third Mainland Bridge because dem dey press GAS at 100km/h
Inside hall, @koyee just carry 1 BILLION spray bride like say na pure water ๐ฆ
Total money sprayed: โฆ301,915,000,000
Me wey never spray 5k for real life wedding ๐คก
Who marry for this game don marry for real life o!
Built by @Shalom_HeyEliy TheBuilder - the woman no dey build house, na experience she dey build ๐
#LagosBabies #LagosLife #OwoMiDa
POV: Your Lagos boyfriend actually has money ๐ญ
Apartment โ
Private Jet @mrmuskkyyy โ
Baby on the way โ
Na so Lagos Life be! ๐๐ฐ
DM to join the game
#LagosLifeGame
WE ARE LIVE! ๐๐ด
LAGOS BABIES - The Lagos Life Game is here!
Are you a real Lagos Baby?
Follow us, turn on notifications. First task drops soon. ๐
#LagosBabies#LagosLifeGame#LagosToTheWorld#Naija