@FemzyGreenLand Normally Finland na useless teams full there.
As their name imply: Finnish, dem dey always get plans to finish person.
Finland, Estonia and Latvia na one kind mumu leagues full inside.
Anything rollover avoid Riga for Latvia, those ones must cut you.
The most useless club ever.
@Ghost_042042@FootyFaithfuls As that fourth dey come out, i just tell myself say e go give that keeper last angle..
Then that number 7, from him haircut, down to his number 7, his walking step and shoulder placement, i just smile cause i no say that keeper go stretch wetin no good..
@yabaleftonline You go chop am abi you no go chop am...
Which one come be "unusual fish."
Since everybody start to speak English for this X, nobody dey hear word again..
Fish roll, you see fish inside you dey complain...
@yessy_ak@InsideMainland You open your mouth to talk without thinking first.
If the person did not turn on their video, how could you say 'look at this' and talk about something off-topic?