As una Dey place bet, Dey do other things to make life better, try Dey apply for jobs
One day you go Dey lucky
https://t.co/3qfHuZvYpj
Join my telegram channel for daily job opportunities, scholarships, news updates etc.
https://t.co/PLg3a7v1bQ
@CrownprinceCom2 No let’s not use step down sir
Let him be and elder statesman and lift Obi’s hand as the candidate come 2027
I dey marry this year I no fit give birth while Tinubu is ruling oooo
We must get it right this time around
@ChisomAdaora @Real_jaeflex@ruffydfire No be defense be this na enlightenment wey the idiots no gree do
Cus me I don dey calculate say how them wan take 7.5% of my 100k na
@MasterBolaji Oga you’re very stupid
Wetin concern us
Are we other countries?
Can you compare their values with ours?
What’s wrong with all of you in that nonsense APC government?
The African Democratic Congress (ADC) is delighted to officially welcome the former two-term Governor of Anambra State, and Presidential Candidate of the Labour Party in the 2023 General Election, Mr. Peter Obi, to the ADC.
What a way to begin the New Year!
#AriseAndShine
@HighChiefOkoro 48 hrs don pass oga
Make una do something make we see
Una wey dey afraid of bandits na una wan fight person wey deal with bandits for him country
One’s e reach time for nuclear weapon wey him get eh
Make una no hide o
Toh
@General_Somto Dey play
People wey don get nuclear weapon on the way and Russia 🇷🇺 dey their back
Our military strong na him we no crush terrorist for our country?
Sam Traore wey collect presidency begin crush terrorist for him country na him we wan fight?
U touch am u touch the entire Sahel o