Be grateful if you never reach that stage wey dem dey drop account for comment section befor💔
Anytime I go through comment session see our youth beg
it pains me walahi
2 Every1 sending funds anonymously like me don’t stop 💪
Better pass tight wey I go give one pastor chop