Be grateful if you never reach that stage wey dem dey drop account for comment section befor๐
Anytime I go through comment session see our youth beg
it pains me walahi
2 Every1 sending funds anonymously like me donโt stop ๐ช
Better pass tight wey I go give one pastor chop