@rozeberge@Olamide0fficial Haaaaaaa....una go just dey amaze person. See burna see d people not even 8ft away, so na projector wey dey far dem dey focus oooo. Una dey try oooo
@formichael448@fimlex2@davido Since u had done ur finding and see that na Adeleke family dey foot children bills, kindly share one of d receipts, else ur life go move amiss oooo
@abazwhyllzz Hmmnn i can sense d movement. Knowing that Davido has a very soft heart, Carter, with this video, will convince Davido that she isn't d one banting him and create a link up for her. Nice move! Ivana don see d light. Carter no go use that enter her oooo
@miracle9045 Hmmnn i can sense d movement. Knowing that Davido has a very soft heart, Carter, with this video, will convince Davido that she isn't d one banting him and create a link up for her. Nice move! Ivana don see d light