@urus_plug Boss I get good feeling about dart today ooo...yesterday one of my flex game enter....make una go play the remaining games wey go end by 2.... flex as much as u can stake what you can avoid to loose
@youngdonjunr My own winning streak go start too from today ...cause winning con dey look like lie to me cause he don tey wey chop game..
Congratulations boss