Peller big but una hate no allow you guys accept ham πππ peller nah boss for streaming he create awareness for many people but the hate you guys get for ham no they let you see ham but the hate still dey make ham grow more sha πππ
@ProsperUfo7253 U guys wey dey say peller no won he grow una dey mad ajeh if you too don start streaming u go understand waiting he want for him and nah still you people dey call him olodo. Olodo con dey wise pass you omoh no be by going sch oh you fit think?
@EzehVic4020 Omoh this carterdog no fit quiet π€« for an hours?πππ u guys go sha show your dogs behavior ni sha πππbark bark from morning tonight π24/hrs barking
@Abdullatee35294@DAMIADENUGA Bro no dey stressed your self go far now they know heβs the goat for them to accept it is a problem for them so no dey stress yourself
@QMRTrader@abazwhyllzz So make he no stand for himself abi or make they rope ham una go just use empty brain they type rubbish and na your set dey cry up and down dey say you guys go hear from my layer old fool abi nah young fool you be
@john322226 And here for twitt what you guys get?than to mock them and if they decided not to upload anything for you guys again? Appreciate them at least they put them self out to make money π΄ for you guys be appreciated