@fawazezjd@Ovoallweek@yxyiagain And he still guild pass u lol bro nothing too serious those guys deh find fame and engagement na u go deh analys their life on a daily basis πππ
@VicBrownCR7@yxyiagain Lol oga comot for here nothing too serious na Una deh find meaning to everything, wetin be see finish bro go sleep people like you fit do worst if u get chance with all this celebs
@Driplikewealth@tuffback_ Guy U be mumu imagine say u deh hate on person weh u senior with 15years, if na impression u deh use him gather make sure u pay an him percent cause na only him name deh give u views
@christian_11972@big_ricch25@tnzxn So your your point Bruno should recreate the assist for Portugal too at this worldcup this different team setup and different style of play?
@lowkey22344@_MUFCLAD_@Oluwafemibabs4 How you take know say the coach put a lot of decisions on him first of all tell me which style Portugal deh play ππππ na attacking football abi na possession football, bro look that country style of play tell me one player weh deh exceptional for there
@big_ricch25@tnzxn Show any other player from any other fanbase doing same for their player who had nothing to show for it like neto of Chelsea neves vitinha Ronaldo and other country players
@Ya_akhee@_leerufai Why he deh hate on Bruno wetin he do am, he knack him babe abi he promise am something, abi na Bruno cause insecurity weh deh happen for this country why he deh hate Bruno telling me
@Anuoluwaplentee Bola deh prosper but people weh he deh rule deh on hunger ππππ prosperity no gree reach Ur side u come deh put Ur anger on Bruno weh fit feed Ur entire generation till the last one to come