Nigeria our money, our fan money, your money, your father money, your Pikin money, he wife money, and all of you money carterefe don carry everything go uk ยป go carry girls with Bigg bum bum and he dey put him mouth inside shit wey dey smell he carry davido money and him wife thechefchi money go carry ashawo for uk . Make una see now na carterefe be the bad boy no be me and my friend.
Carter don thief our joy go uk go give people joy now na pure water I dey sell for road with @teee.dollar
we dey suffer for Nigeria๐๐๐๐