@ollythegoat556@Polite1699021@CFCMods Na puskas una come last settle down and put π shame! All the arguments you argue fr secondary school. Na u lose lass lass. Shame
@yabaleftonline Na now your eyes open. Continue with your everyday meaning less fight with ur ratel family. While Nigeria main issues dey under carpet. Tiime make dey fly dey go. Nigeria no sector they work. Nobody dey do their duty. Na only to fight ourselves we sabi
@AdetunjiAdewolu@NigeriaStories Senate nr dey topic like this to discuss fr house. Dem can never see anything make go benifit everage Nigerian. Na rubbish na them sabi.
@OOkoeguale@ChuksEricE Lol very dead country the leaders are never discussing anytin that benefits average Nigerian. Like. Simple things. Every sector cant even do their duties. No brains! Like why we dey even go school for that country cuz them nr dey put am to work. All the biology engineering govt..
@Qweisyphynext7@CFCMods π man of the match is trophy for you now clown ? I wonder hw many he will get before he retires π fool
Pedri already on b2b la liga. World cup golden boy etc. π still plays better football. You think youβre in 2021
@Proper9jaboy@carter8f Lol dem rush go get independence.. at least we fr allow white ppl teach us hw to be coordinated in all areas of work . U dn see establishment make white person dey incharge of ? U must do ur work. Greedy Nigerian push fr independence fr their own selfish int.