@emustiviz@SAMKLEF You that ain’t myopic tell us what the lady did in the school, that she told the public she renovated in six days. And is it that same person you want to compare too what vdm has done do you even follow him to get all his updates?
@GossipMillNaija You be waste Gossip mill, Vdm lied as how? Was it vdm that gaslight her or she did then he retaliate now he lied? Not just that, even the renovation under six days was to deceive the public thank God for Ratels that dig out the truth
@ChuksEricE Wetin una dey talk self for comment section una brain dey leak? Vdm dey jeje she go gaslight am una dey talk say vdm own too much oya the school wey she say renovate now turned out to be lie so wetin una wan talk again
@Testmight12@wizkidayo@DJ_TUNEZ Imagine how can we take these people off, and some mugu for comment section dey cap rubbish, e nor like stress like WTF!
@onojaesther002 @vawulencepussy@davido Your bf dey another babe dm dey cry for that same Toto and you say your bf better pass Davido how naaaaaaaa???????? 😂😂😂😂😂😂😂😂
@Milli_Kodak@tunaskii_@YKoluwaseun9@davido No be curse na prayer, I nor know where una for dey get this kind brain. Davido own na curse wizkid own nor be curse! Shebi una dey talk say wizkid get steeze e nor dey reply anyhow wetin be this? Make una just dey over hype person wey pride wear agbada shioor.
@funnycrown6@yabaleftonline After person talk this e still suppose dey fight for her nah abi because e be mugu so that if everything still work out dem say na content he use her do and na manipulator him be una do welll oooo so na VDM fault say she don die abi una go cry tire
@Teammyj@DCMania007@AjMachalaa So you mean there are spiritual attacks? Cause you’re saying superstition don finish us. Make i burst that your brain those pastors and Alfas also have ifa at home if you like believe me or not but when you encounter spiritual battles you’ll know better. Peace and love!
@felite001 @Kvng39677@SESCO_247@Teeniiola Shush 🤫 your mouth you born by mistake, your parents just wasted money sending you to school, so you can’t comprehend?? You called those evidence documented lies? Till date why has none of his family or lawyer come out to debunk evidence against NM.
@GossipMillNaija Òmó i say ehn nor be to verify page mean say you get sense some of una brains dey leak imagine wetin you dey repost when vdm post as the matter hot why una nor repost am? Una dey find damage control now wey una don see wetin una wan use Oya rest, try stage your own make we see!
@emmywireszn @olutayo_richard @officialnairam1 Why you dey reply tha fool? Na all those fake accounts wey queen mother people dey handle so what do you expect?
Mohbad’s wife Wumi curing mohbad’s father on a phone call
Imagine accusing your father in-law of killing your husband after you come out clean that your husband kpai inside the house