police never harass you just because of the way you look. dey talk about manner of approach abi na police no get matter of approach
mpthewww abeg no put me for talk
police never harass you just because of the way you look. dey talk about manner of approach abi na police no get matter of approach
mpthewww abeg no put me for talk
Not supporting the npf but why some of una dey always get issue with this men na your manner if approach and resentment you get forwards em by default. Some nigerians rude gan
Bro police go carry you for road and dem no go allow you call anybody…. No be kidnapping be that ?
Time don reach to face this people again
#whereisusman