"people" wey think say na them perfect pass don dey expose themselves 😂😂😭😭, niggas go dey chest misbehaviour on a daily and you'll hopping around thinking you're an angel
@wali_sadeeq@001andros That mental health hospital wey your papa carry you when you dey take crack abeg hell me refer my guy go there , God wey do your own go do him own too