I’ve never seen this kind of desperation before. You spoilt your career so badly you had to totally switch the industry. I hope you will manage the new ministry career such a pity. That girl doesn’t even want you shaking her husband
FUNNY HOW MUSIC IS NOT MY FIRST LOVE BUT I STILL DEY KILL AM
I NEVER USED MY MOUTH TO SAY I WANT TO BE AN ARTIST
E JUST START.
IMAGINE SAY NA MY FIRST LOVE.
I FOR TOO BAD.
UNA LUCKY SAY BARCA AND ARSENAL DON CARRY MY MIND SMALL.
@KrissKillz Dem no play T, that Na why dem no grab better copy.. Them think say na by suru upandan without any regard for their fellowship! E go better papa, the matter Na round round collect.. Train still dey move