1. Those girls arenβt bobo fault and thatβs fact cuz bobo no go tell davido to chat them or begin send Anita money with his name
Those were literally Davido fault
Cuz if bobo was in charge those girls no go even snap him foot
Cuz them go def follow bobo rules
U be girl sef
Bobo wan Dey tell Davido to snap pics with those baddie or bobo wan tell am to beg for wetin we no sabi come on na be reasonable
U can see those girls have direct conversations with him
Abi na bobo wan tell that girl to video am for puma show
If he needs a girl
Na bobo go do the talking
The rules when Dey girl go follow and they will be def nda
Na bobo go credit too
U de act like u no sabi as to package ashswo for ur guy (boss )
Davido when don messed up then u expect bobo to repair damage
Abi u see Any of he team react to those girls
Dey were all quiet cuz ns Davido himself mess up
Only thing bobo can do maybe try to negotiate with them if Dey wanna black mail or cast shit then if not nothing e fit do ..Anita chat u see Davido and him leak chat not only thst also with Clark ..
Then Davido tell Anita to do anything she wan do say e no care ..and you wan blame bobo ..did you see bobo having direct conversations with those people ..even football case u def see when Special break down everything according to him neither bobo or Asa did want to work with him
Davido is a Stubborn nigga
Most things na him gon gon deh make decision
2. Following the Grammy win you canβt expect Davido to sack him for thst only scold him cuz if e sack am cuz of Grammy na big fuck up cuz emotions don Dey play inside am be that
3, bobo no go just start to Dey find find people on x without Davido order
Cus the tweets from banger boy go def reach limit when push Davido then he go tell bobo to do finding on the acc
And tracking anonymous acc no be beans like u think
So basically they might not want to waste their time on that
@oleru_victor@eche_david@itzbasito Ur papa go explain tire
Uβre always staying trash things about Davido but now that Iβm just returning a little of the energy.. ur papa wan cry die π€ͺπ€£π€£π€£π€£
@paraboy30BG@pprime24 Doesnβt matter
He sacked him before and he can do it again.
Asa was not there when davido signed his first international deal with Sony Music
@oleru_victor@eche_david@itzbasito Ozwor he listed Davido and wiz separately without saying they came through anyone .
but with burna it was different , he literally said burna came through the help of asake and blacko π
@durk_jerem94454 Omo Fem Na Burna 1st Sold out Biggest Iconic Arena in US at MSG paved way for others too!!! Itβs not by who 1st but how consistent you do it!!! 7 songs for the Yankee different certifications yeah respect that shitβ¦I be Outsider but I dey Respect βπΏ Wiz doings oh.