@abdullahayofel Mugu Na only Oyo state insecurity dey??
What happened to other APC States??
All these our party data boys sha, Make una dey think with una head not una anus.
@mc_chez1 Uncle!!! Una don see Nigeria finish
Any bad thing wey una see for Social media space na Nigeria abi
For your info βΉοΈ this is not Nigeria π³π¬
This happened somewhere else in Africa but certainly not Nigeria
@aonanuga1956 E sure me say na Tinubu bingos made this video just to implicate VDM but you guys are not smartππβ¦
Uncle @aonanuga1956, you rush to comment on things like this but have never commented on the people abducted by your prodigal sons in Oyo State.
You no fit dey support @officialABAT make you know peace⦠All of una wey dey support this useless Government, una own de@th go worse pass Wetin doz students dey face for bandits hand.
In Jesus Name ππππππππππ
Everywhere con silent like say nothing supππππ
Hope Uzodinma is a mean man shaaaaaaa ππ€£ππ€£ππ€£
A whole Seyi Favourite person in the whole South East ka ipawara azu like this?
Power is transient shaaaaaaa πππππ
Soon enough you sef go hear am