@TrendingEx But the CAC church attack is not an old video and dey are currently killing generals in the army ain't old memories....Nigeria is falling apart. u guys are here arguing.... there is an actual fire to be put out collectively
@renoomokri Dey say dem increase minimum wage is 70k them come increase international passport to 100k..who una dey fool.
Reno go n sit down in hell fire
@renoomokri Guy u no dey ever go a week without mentioning @PeterObi na attention u dey find abi na watin...u are just tol low class man without integrity