@countedoutt I f*ck with you big time but all this is add me add me… we all know if you dey chop wey really go you no go wan make he cast talk less wanting to get 1k first
This bobo ‼️‼️ this bobo don actually ruin many boys life but dem no fit come out. me oo, I will tell my story today. This thing wey Una Dey see no different from Anini, he don use lifestyle rip us gon but if you see this quote your story, mine is in cs

@countedoutt me was doing with a laptop anyway. I was so desperate to avoid being evicted that I actually had to sell it, had no choice since then this guy blocked me everywhere, this happened around 22’
@countedoutt Finally, someone said it! I’m a victim of his scams too. I was at my lowest point and had only 100k left… money meant for my rent. This so called "Alaga Styles," promised to put me on to a crypto stunt if I paid 100k. I trusted him and sent it, only for him to send me a recycled