@Afc_saks1@countedoutt@Afc_saks1 Omo to dey beg for things no easy at all, why una no see my tweet? I dey beg abeg, make somebody tag @countedoutt@Afc_saks1 for me I don try several times, abeg help me pay my loan, please help your boy deaf I dey beg I dey beg