@Ashercrypt25 @Harmless12345 Look at how empty and shallow your thinking is. Good road networks are the foundations of a functioning economy, quit complaining and focus on your life
@OlorunjuM93995@lollylarry1 Gender that despises accountability with all their heart, na him you dey explain all this one for? πΉπΉ She doesn't care bro, na her feelings consume her
@kenzy_iam@Owiggy_ True. Las last na our lead dem dey follow, if person never do am before for her, she no go dey get demand like that. Na simps be the biggest problem for this earth I swear. E go deep gan. Dem give feminists power, support bad behaviour, n encourage undeserved entitlement in women
@olaseventeen@kena_ewuru All this one na plenty talk. If her family is a burden, all her knowledge, skills and brilliant minds na for her pocket. You never see problem family before, na why you dey talk like this. Make her fellow poor man marry her, give her the little support wey you dey talk.