@officialEFCC What's alternative for jobless youths, if youths stop yahoo what else can they do, my guy use to ride okada until Lagos task force seize his bike, now he fall into yahoo.
What is the solution, you guys should be grateful for yahoo boy for making money in circulation
@AAnyibab@Tufab Before you leave 2.9 million cashout you have more sitting in your account, like me wey no get α» nα» fit get patience allow the money reach 2m
Una dey take risk shaaa.
Better days ahead