@Badboycharll@superboycheque fake Nikes too mhen ... I was a huge fan of cheque by the time guy now baba just ghost all em fans laslas nigerians go call am one hit wonder 😭😹 whereas he has a lot of good songs underrated and these sudden dissapearance dey kill many artists career , Anywys welcome back bro !
@Badboycharll@superboycheque Fr man these guys don dey wey back I think from uni sef , and both went into this music stuff together even if one no really take music serious atlest we suppose dey see them move together that one sef na support and visbility for the other 🥀
Life !