Wallahi this country just dey do somehow 😭😂 Na who introduce NERD sef? They suppose gather am for one corner, flog am small make e explain wetin we do am 😭😭💀
Abeg who get OO Nafi’u contact? 😭
I wan ask am why dem never give me Call-Up Number. Abi na my passport picture dey vex them? 😂😭
At this point, if na because my face no qualify for NYSC, make dem just tell me gaskiya. Wallahi I no go vex. 😭😂
If after this c2 I can't find my name.
I will have to. Forget about nysc.
I won't be the one wearing that adire.
Nysc won't disgrace me😂👏🏾
@officialnyscng@nysc360@nysc247updatez
Breaking ⚡️🔥
DRIVER CRASHES INTO FRSC OFFIC
FENCE IN ABUJA!
Video shows a driver who reportedly crashed his vehicle into the fence of a Federal Road Safety Corps (FRSC) office in Abuja.