@DONJAZZY Baba na only rent money I dey find my boss
Expired August and Caretaker carry my Fridge as collat
Rent na 350k thanks in anticipation my oga 🙏
7015514759
Opay
@big_stepper92@Honbhuy32 A before B is ONA, reason behind that statement no really concern education na based on life principles, somethings come first before others. But as daft as some LDs here are, dem no really pay attention.
@big_stepper92@Honbhuy32 Mi bro street I grow up for na BHLs full am, even as I see 💡 dem follow me up say dem think say i go follow dem footsteps but in all we still dey together, can't romance dem cuz isn't ONA but still respect to them cuz some life oranges na still dem gimme
@big_stepper92@Honbhuy32 Alo I follow dem H that wonderful 🦵, follow dem pmp sootey dem think say I be red team
E no really go far, true say na highlanders but na dumb people dey carry bias and read nonsense meaning into am
@Folarin_OfLagos@Banner_LD Omo personally I no go rate you if you sail for D, all dem VIP treatment I no been get am
We know the krikpa we do for ONA. Person see light for him last sg come dey tell me say en sail? Lmao