@Waspapping_ You sud stay back and fix it now
SEYI Tinubu will also be here to help you
You can as well gather the children of Akpabio Shetima,Sanwo olu and many other politicians
@josephprinceJn2@MobilePunch Na everything you blame country for parent wey give this one out to married you no blame them
And the mumu girl that won to die for marriage you no blame her
None sense tho she can’t be my daughter n if she my daughter na serious beating I go take chase her from dat hospital
@chidowrld Norway no enter
Algeria entered
And that England Ghana too e look somehow visa Ghana that doesn’t have 1shot on target for 9minutes against Ecuador
@Oladejiakinn@aonanuga1956 What is the importance of this economy you’re talking about other than benefiting his family and friends?
No job for the masses people find it so hard to eat 3 meals a day
But the ruling class are the only beneficiaries of your so called economy reform not the poor
@aonanuga1956 What value does this add to my life as a common man
Na una and your OGAs Dey benefit everything now assuming the system is working now we go Dey rejoice say everyone go benefit
@DanielRegha He sud carry a drum of that powder to the field if they are playing opponents like Germany,England or France lol😂😂😂
Ghnana wey no get one shot on target for complete 90minutes na ordinary powder go save them again good team just lol
@TrendingEx Na una know wetin you Dey find for Nigeria Army good salary una no Dey get
Welfare is Zero
Even if them kpai you while carrying out ur duty ur family still can’t get good compensation that if them get at all
@Carol65560@bak32000 Predict the next draw first like that I go trust say no be AI be this it’s not a must the game enter but if you predict 0:0 and them play 1:0 or 1:1 you still have my flowers
@dele003@davido But it’s was not a crime when Buhari and co go give Obama bring back our girls placard they didn’t post a positive stuff against Nigeria
@Sammyoj_8@official_Gegeh Other people wey VDM Dey insult and call all sort of names none of them ever do good for the country and the citizens before na only him Dey do the good work ?