@Gallantbabe48 Na that day I go carry another woman come fuck am for that house and na that day me and you self dey in something last
Make everybody dey go their go, you no fit help me with anything, make I release again you say you no go release your kpekus, wetin else una dey bring to table?
@yabaleftonline Wetin you put for that food wey go make the chiken remain this much, you fry am before you boil am? Abi na vinegar you use cook the rice con put alom .
Tell us, we are curious, Mind you you’ll warm that thing and eat it yourself if you too did not finish it we know there’s probm