Dem say na this video nai YCee watch wey make am call Peller Olodo uprising. Shank and two Americans dey discuss intellectually, Peller no say anything cos the conversation dey above am. Thank God, he has an educated wife..
For Morning I go sell Akara
For afternoon I go sell Corn
For Night I go sell Kuil Kuli
Na watin dem take empower us be this oh Nigeria my Country ππ.