Iβm just seeing this one o.
1. Help me ask this guy what has he really ever done for me. He might be confusing me with someone else.
2. Whatβs up with the threats? Is 30BG a music group or crime syndicate? Tell us now
@LifeOfJunimill@davido i swear bro..001 too fall hands! Dey threaten ppl 4 dm like tout, u wey dem born inside moni o. Make dem no sha beat am 4 us one day, me i don tire to dey defend am. I b 30bg no mean sey I go com kpai myself 4 am. And no b sey e sabi fight o
When Tunji, Aloma, Tycoone, Dayo and co dey throw jabs at Wizkid una no come out Dey preach love in the kingdom oo. E reach Wizkid guys turn now everybody remember say industry suppose be one family. ENSRR π