One thing wey una no know be say
No be Ronaldo and Messi get any Goat debate to settle
Ronaldo no be second and third
Na 4th e still be
So
The fact messi talked about Goat Debate and Ronaldo fans wan die dey worry my head
If youβre happy that Portugal and Cristiano Ronaldo are out, donβt say anything. Just retweet and drop laughing emojis in the comment section. ππππππππππππππππππππππππππππππππππππ
Follow everyone who retweets and comments under this post.