@techsbydestiny @Ericseven07@Teeniiola Proof of purchase
Proof of ownership
Until you enter once chance of theft nai you go understand say the receipt wey proof purchase nai proof ownership 🤣
@techsbydestiny @Ericseven07@Teeniiola Go buy gas cooker from aboki hand and you no get receipts then make them catch the aboki so police go fit trace the gas cooker reach your end 🤣them tell them say receipt no really matter
You go know why 2 (i) dey inside Nigeria 🤣
@skidy_jay@davido As you comment this one so nobody talk to you to delete am ooh
Not until him vex come after you una go begin saying him no no say him be celebrity
Screenshot this comment ooh incase