@beri_grizou If you go mumu yourself for girl till the extent of pressing 1m for am, no just allow your guys sabi, just sabi say for your mind say you don fuck up and work on yourself. Or else Those guys go always Dey clown you and if you ever enter money issue, dem no go fit help you at all
@beri_grizou This guy think say na play dem Dey follow am play. Make e first enter money problem, those hin guys no fit ever help am. Dem go always remind am say when e guide e send 1 million give girl
@Aaliyahhwebb Hi, I searched for “aaliyah”, was looking for some one else entirely, but stumped on your profile, just want to say if you are the one on your profile picture, you are beautiful