@AHamusat8692a@Muyeez_baby@vibez_boy100 But u Dey happy as Zino ass him failure mouth for the matter yesterday all of una no fit take half of wetin una Dey dish seh !
@Ianswago@seyi_vibez Una mumu finish na everybody Dey quick move on as them no say e no Dey hear anything make Una no Dey find hin trouble na why e no Dey come for them first next time una papa go learn how to talk person wey no send your apa all round dunce !
@olaviperz@kanmi_xsn So because say e be asake fan make e con useless Dey follow Una do rubbish gum body na wetin Una fav Dey do be that too wetin they no call ham e Dey add him finish dead career join ham all round dumce