@CHIZZY_BB You Dey lie werwy
Youโre so shocked
But you follow up tweet said otherwise
You said brother I fear you
And later said your mouth no good with emoji
Everybody know wetin them Dey do sha ..all of una even Dey mad together sef
@CHIZZY_BB@oku_yungx Me I no even like both the Rita and werwy oku
But you that bros drag you that day you dey convulse..see as you Dey laugh your fellow woman .. na why you be like man
Ode