My intentions for you are pure but I still want to see you naked with a black pant on a fair skin, a touch of some thunder strike which stretches from your waist to your thighs 🥺 while we talk about how pretty you look when you cheat on your boyfriend
@crazydubem Broo😂😂
That day I dey defend from left to right
I been dey cover all bases
And na for that B9 shop e sup
Niggas just dey pity me😂 unto person wey just be friend o😂
Omo😭😂
Dem wan show me proof I no gree😂😂
@crazydubem Wetin funny be say I understand the guy
E get when one of my guy been talk something about that your crush
Omo I defend pass Ramos that day😭😂😂