One of the biggest Flex we overlook 👇
No matter how e wan be, You no fit catch my Mama for where dem dey dance leg-work to collect APC Rice.
What’s your biggest Flex?
Once you turn Accountant for Commercial Vehicle begin dey gather money row by row from passengers your life don dey Spoil small small be that.
Na the last stage of Poverty be that.

Eve sef for just go Ladies hangout that day but she dey inside Garden dey Climb tree dey pluck Apple.
Maybe na wetin first Vex God sef be that say see person Wife dey Climb tree😔

Dem say Nobody knows Tomorrow but I can Swear with my Life, before God and Man Tomorrow na Monday.
Adam for no Chop that Apple that year oooo. He dey form Vegetarian 😒