@PrinceLiq_@willismallz Na uk fola Dey?
Any small thing Una go Dey say normal handshake for ‘abroad’
Tor go there go Dey throw their gang signs nah
Their gang signs no still useless for Nigeria here ?
Omo
Nobody be small pikin again if people around you Dey gain from cultism embrace am
If they no Dey gain anything from joining
Reject am
Fit be say na as you Dey join your life go better
Fit be say na wetin go spoil your life
@AceitMails@hoesluvvjason If your god is all mighty and has a whole lots of powers then you just need to pray to him and you should get healed is that not what Lord’s Chosen Charismatic Revival Movement practice ?
Most of them do not go to hospitals to get healings you can too
Your god is all mighty
@AceitMails@hoesluvvjason I have never seen a medicine created by god 😂
Care to show me one ?
If prayers to your god works tell me why you need to take the medicines instead of praying to your god to heal you