βSocietyhates5starβ
If society hate you we no go take over your parents responsibilities contribute buy you bed
Societygavemebed next time, donβt make that mistake again π§ββοΈ
@xtremelidynamic @mrohtaker @3Kraze20156@Tegaboi192@MEGRIMOR@XcessCars who be this guy bro?ππ
you wan go band for band ni?
if person dey follow una fool for x no mean say dem no get racks oh!!!!
you don even comot this country before lmaoo?
sure me say you no guide reach our jnr brothers sef!
50k??? money wey no reach chop one time meal broππ
@xtremelidynamic @mrohtaker @3Kraze20156@Tegaboi192@MEGRIMOR@XcessCars only if you know how rich @mrohtaker is, shey because he dey follow us use x bro?? this ngga get house for island tf?? he no dey nija currently sef persons wey dey chill for maldives like this.. this egbon get g wagon lmaoo? still get gle 53 2023 model lmao?you wan see receipt?