E go be like say nah only this government be our problem, we dey comot eye from @MTNNG body
Coz as it stands now whether nah me dey use MTN abi nah MTN dey use me I no con know again π
I dey work for una !!?
@ultimate_kombo If we were to offer you this same Isak for free now, you'll so welcome him with open arms.
You wey no fit pay ordinary 80M for Rodri π