🚨 Real Madrid expected to sign Yan Diomande from RB Leipzig. 1st bid rejected ~10 days ago, 2nd (€100m fixed, €120m package) set to be rejected but agreement likely soon. #PSG out; 19yo returns to #RBLeipzig on Mon with wish to join #RMFC@TheAthleticFC https://t.co/xc6EPzjCdr
🚨Victor Osimhen canlı yayın da ağır konuştu
“3 aydır maaş alamıyorum. Ben olmasam kimse dünyada Galatasarayı tanımaz. Paramı vermezseniz giderim nankörler, paramı kim yiyorsa anasını …..”
🚨Gittens: “My body is better. Hamstrings are good, so I’m just waiting for the season to start. I was training every day, in Portugal, in Marbella; training myself to the maximum to get ready for the season.” [@TheAthleticFC] https://t.co/cnj8d17dga
@Tobiwealth_ Any player wey allow himself go for this kain amount gats dey Keep, defend and leave every match with at least 5 goals and also ensure dem keep clean sheet 😂😂😂😂
On no acct should players like Rodgers, Diomande, Barcola etc transfer fees be crossing €90m. There need to be an intervention before this gets out of hand. I mean we're so close to seeing a player who doesn't have up to 100g+a moving for 200m.
@Tobiwealth_ Na why I no dey take most of the youngsters wey sign serious, chances of dem living up to the said potential dey low. Everybody just dey dream ni, Football na brutal sport.
.@Tobiwealth_ this kain talk na one reason why clubs dey demand insane fees. No be say d analysis wrong but e nor dey playout like this 8 times out of 10.
Barcola can become the highest goalscoring winger in the world if he leaves PSG to become a regular starter. His size,speed & strength means he also has good ball-carrying which he uses pretty well to combine with other attackers. Barcola = goals + contributing to attacking flow.
@Tobiwealth_ Na why I dey pleased with Scott, he realise say d only reason Bournemouth dey give am new contract na so dem fit get more money nothing else baba yenk dem.
@Tobiwealth_ This one no bad, still hw many players dey hear word, loads of players dey go fr crazy fees nowadays their belief na say "no worry one club wey go pay go come bid" na to dey look after themselves dem sabi. Later dem go dey say "no blame me for me transfer fee" 😂😂😂
@Tobiwealth_ I fvck with this idea, but d thing be say who wan determine what value is realistic? nd hw do they determine it?
Person go dey hear "shey na you buy player for me" "why you no scout am since, make you sign am develop am" e go funny mehnn 😂😂😂 bt still dem gats do something
@Tobiwealth_ If dem allow that "we can't regulate valuations for clubs" talk go on ehhn. The market will become disastrous. The crazy thing is those insane valuations dey even add more pressure on the player and it's annoying. Make dem step in abeg.