@Guylikelampo 4 years and still counting which stadium wizkid sell
Na only the bag you una dey after still werey still broke never see tour than to dey gumbody now gumbody no be free maybe appreciate the little japa secure for una first
@BAGBOI_SEGUN@Asarailu_ Shame on you😑
The same performance wey your helper Beyonce performed for free that year? reach burna boy turn call it free bad belle fan base
@crownvictorr That is free? Coachella wey dem invite you no be free? thanks to Justin Bieber for giving him opportunity for to perform on song on the stage
@Boogie4pf_@Burna_Archive Small head comot for here joor
See how you mentioned people wey ODG featured in music why uno comot you own featured artist gumbody people
@Priskey_fresh@TOMILITBIT@mrchyle Yeah they want to go for another country that why Big 7 is chose in hole Africa they are tired of them artist in their country