@tooslimey01@davido Shey na legxus your own mate Dey use? 😂 some don Dey use Lexus sha e sure me say you still Dey on your feet 😂 ….who Dey Wii me?😂🫲🫱🏻
@ogcastolo@genzfc@davido We know that na 😂 he get Grammy na …and I asked you a question is Tems bigger than wizkid? I I’m sure she got 2 grammy right 🌝
Rich man pikin Dey rich dey go. Poor man pikin say na to carry rich man matter for head fit am 😩😭
If you like no hustle your own leave person wey rich still Dey rich Dey go!
@genzfc@davido But the award is for best music video na …ok let’s all just agree wizkid make better music video than David…where is his Grammy for his sound let’s see something
@DJ_TUNEZ Since you dea go shows come reach now I Neva for once see you play Olamide songs before but you see how you dea jam who get hits song pass your fave?
Make una continue to dea gas Olamide with he street music.🫡😹
THE ONE / XX LOVER is now live on all listening platorms, don't just listen to something good, listen to something better today! 📻🌻
https://t.co/1PAwXXq5RD