@firstmiracle_ So na this kind attitude your parents also train u with cos Davido no do anything bad na sheyππ guy if you wan sing sing
I no really care about Adeleke, na only him Dey hype the man
The man sef go Dan tire
@realtimmywrld πππguy I Dey quick off Davido music what are you saying
Itβs not even hate
I just donβt like it
But b4 b4 na hit and na even Mayorkun ππππΈπΈπΈπΈπΈ
@MissRozapepper Sure me say that chioma no even love amππ she just de cope and manage as per e go de stressful to start from scratch πππguy me and her know
I no Sabi am o
But I know !π
@MissRozapepper What level even bro tf cos youβre in Nigeria or where ever tf u are
What level bro ??
E never even reach drake
Talk less of Rick Ross
As we de talk now sef he fit no guide As dem Burna alone other than his dad
Make this Davido try Dey respect facts
@davido The day you quit music might be one of the most important days of my life πππΌ I really look forward to not hearing from you again bro bro
@abazwhyllzz Na why Una go lose ππmoney minions ππI know say if he contest for presidency you go forget ur future vote the foolππΈπΈπΈ