@Dajamal_23 It’s not even about midfield or not.. Argentina midfield on paper is no where Portugal own but make dem two meet, you’ll see the way Portugal go flop because that Argentina midfield and defense plays like dogs wey dem don starve
@x_pricze@Teeniiola Baba you lie. How many times Messi enter his own half for first half.. Messi wey no Dey mark at all when opponents get the ball.. e just sprint once or twice and stop
@Teeniiola Gbanacho no fit enter Argentina team coz he thinks just like Portuguese players. See how all Argentina players none of dem thinks of taking the forefront of limelight. Players who could do that for Ronaldo in Portugal team no reach 4
@Updateboyx Baba football is a game of love. Just enjoy it.. Argentina might actually win this World Cup again because of Messi. The other players works hard for him and loyal to him.
@UTDKarra Some of you judgements to things sometimes just sound awkward. It’s not your money or family money the club are spending and people who sits and collate data it’s not as if you know more than them or qualified for their job..
@ultra_gadgett Una go just Dey open mouth spill rubbish because of money wey Elon Dey dash Una.. like say Una sabi pass person wey get the actually job.. tacticos oshi
@Hybrid_Ola@BigYomiii You got a point.. I once picked up a guy that sat in the middle around 10-11pm, I just Dey look rear mirror more than I usually do, got to a point I told him to sit at the extreme coz he’s blocking my view