@RhankeeFCB I see the game waka pass for my head i play am baba na back to back i dey play the game last 2 sundays na one cut am na for 3 places i play i dey see cash oout of 85k i lock up last two sundays today we boom i no join lol sleep run comot for my life since 12am 😅
Bumpy Johnson true story: the Godfather of Harlem survived Dutch Schultz, the Mafia and Alcatraz... and nobody expected how it ended.
Love the TV-show also
@General_Somto Only a daft person who thinks he is smarter than others will jump line anyone in this comment section who thinks what those riff raff did was right all of una dey mad , no be by who shout o see display of uncultured behaviour